Latest Posts from Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 (@bitgetwallet_nigerian_ann) on Telegram

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 Telegram Posts

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬
Bitget Wallet supports over 100 public chains like TON, SOLANA and more with superior Web3 trading and earning experience.
172,038 Subscribers
352 Photos
32 Videos
Last Updated 26.02.2025 00:03

Similar Channels

⚠️CRYPTO PLUS+⚠️
20,648 Subscribers
招财社区频道
12,480 Subscribers
Sean Odango
11,023 Subscribers

The latest content shared by Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 on Telegram


Join Us Here


https://x.com/BitgetWallet/status/1894294310901760460?t=8W6srfyvrsLocjDNWueNmg&s=19

🚀 Gbedu dey burst! Big things dey happen this week from Feb 24 - Mar 4! 🌟

No go carry last—download Bitget Wallet, jump inside di action, and grab una own share of di correct rewards! 🎉🎉

Make sure say dis week go hot for una! No dull am o!!!🎁🔥

GMGM! 🚀 Shey una sabi how di market go react next?! 🤔

Wan tin wey sure be say, Bitget Wallet stand here gidigba to equip UNA wit di best tools to maximize ANY market opportunity! 💪📈👀

🔥 Join Bitget Wallet Make You Trade BNB Chain Meme Tokens—If E Rise, You Chop Profit; If E Fall, We Cover Your Loss! 👀

🎪 BNB Chain Meme Trading Carnival don land!

🚀 During di event, anybody wey trade BNB Chain tokens for Bitget Swap go get backup! If your loss pass 50% of your capital, Bitget Wallet go refund your loss—up to 300 USDT! 💰

💡 Meme tokens dey high volatility? No shakings! You go collect gain, while we carry di risk!

🔔 Everyday announcement go show who collect refund! No dull, join now mae una run meme token trades!

🗓️ Feb 20, 16:00 - Mar 5, 16:00 (UTC+8)

🎉 Bitget Wallet Community Hour: Make we yarn about $PI! 🎙️

Calling all $PI miners! Join di open mic session as PI launch don land. Let’s talk PI matter! 🎤🔥

💥 Special surprises dey for people wey go use Bitget Wallet store their PI!

30 mins from now
👉 Mark una calendars sharp-sharp!🚀

🔥 142K $SIREN Giveaway don land! 🔥

🕙 Feb 19 - March 4, 18:00 (UTC+8)

🔑 Finish di tasks, chop di rewards 100% confirm (Use invite code: "gVAK8L")

📌 How to join:
1️⃣ Download Bitget Wallet
2️⃣ Go Earning Center → Invite2Get → Put di code "gVAK8L"
3️⃣ Trade to Earn → Join event, complete tasks, and share di 142K $SIREN giveaway!

No dull, make una run am now! 🚀💰

Wetin be di hottest BNB Chain memecoin now? 👀

🔥 #BSCMemePK dey hot for Bitget Wallet as dem don launch one special tokén on top di BNBCHAIN’s $4.4M Liquidity Boost Initiative! Now, we go see which project go stand gidigba!

🔎 How we go take rank dem:
🔹 Trading Volume (70%) – Di higher di swap volume for Bitget Wallet, di beta ya ranking
🔹 Holder Count (30%) – Show say una community strong, mae holders no dey waka go
💎 Big Rule: Rankings go reset every day, so no dull!

🎖 Wetin di top meme projects go gain?
Top 3 go show for Bitget Wallet official X account
Dem go get special bilingual Spaces (English & Chinese) to showcase dia project

📅 Campaign Period: Feb 19, 20:00 - Feb 25, 20:00 (UTC+8)

Go rep ya best BNB Chain meme project now! 💪🚀

🔥 $2.5K toké awoof don land! 🔥

🕙 Feb 19 - Feb 25, 18:00 (UTC+8)
1️⃣ Download Bitget Wallet
2️⃣ Trade to Earn > Enter di event, run di tasks, chop ya share from di $2.5K awoof toké!

No dull yasef, na first come, first serve! 🚀

tatadex New Campaign don launch o!!!!!

Mae una kum deposit $10 to Share a $50,000 Prize Pool

Feb 18th, 6:00 PM - Mar 18th, 6:00 PM (UTC+8)

🎁 Meme trading for BNB Chain dey hot! Una funds don lock finish and una need more BNB?

Onramp BNB now wit SimplexCC and AlchemyPay—zero processing fees!

How to start:
1️⃣ Open Bitget Wallet > Deposit > Buy Crypto
2️⃣ Select una preferred fiat currency and crypto token
3️⃣ Enter di amount wey una wan onramp
4️⃣ Choose Simplex or Alchemy Pay to buy wit 0 processing fees

Zero processing fees na only for BNB, and e go last only during di promo period!