Latest Posts from Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ (@bitgetwallet_nigerian_ann) on Telegram

Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Telegram Posts

Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Bitget Wallet supports over 100 public chains like TON, SOLANA and more with superior Web3 trading and earning experience.
172,038 Subscribers
352 Photos
32 Videos
Last Updated 26.02.2025 00:03

The latest content shared by Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ on Telegram


๐Ÿš€ Bitget Wallet Earn Airdrop Frenzy don land!

๐ŸŽฏ Stake $10 USDT or USDC for Bitget Wallet Earn to join di jolly airdrop!
๐ŸŽ‰ 500 lucky people go collect $10 in BGB each!
๐Ÿ”ฅ Top 50 users wey stake pass go share another $2000 in BGB!

๐Ÿ“… Feb 18, 16:00 - March 4, 16:00 (UTC+8)
๐Ÿ’ฅ No dullโ€”join now make una begin collect una rewards!

๐Ÿš€ Beta tym dey ahead! Mae una dive enta di vibrant activities we don line up for di week of Feb 17 - Feb 23. ๐ŸŒŸ

No miss amโ€”download Bitget Wallet, join di fun, and grab una chance to collect some incredible rewards! ๐ŸŽ‰๐ŸŽ‰

Get ready to make una week jolly! ๐ŸŽ๐ŸŽ๐ŸŽ

GMorph! Stake una $BGB, Unlock Double Rewards! ๐Ÿš€

๐Ÿ’ฐ 5% APY fixed yield + 20,000 Morph Points @MorphLayer extra bonuses! @bitgetglobal

๐Ÿ”ฅ From Feb 14 - 21, stake 15 BGB make una earn 1 Morph Point. Max out wit 150 $BGB to get 10 Morph Points!

โšก๏ธ Only 20,000 Morph Points dey available, so e be race - first come, first served! No dull am!

How una fit Join:
1โƒฃ Download #BitgetWallet: bitgetwallet.onelink.me/6Vx1/mgyvpxme
2โƒฃ Go di "BGB Staking Campaign Page"
3โƒฃ Complete di BGB staking task
๐Ÿ“… Feb 14, 20:00 - Feb 21, 20:00 (UTC+8)

๐Ÿ“ˆ Join Now!

We are excited to announce the winners of our 7 events!
๐Ÿ† Thank you all for your participation and enthusiasm.

๐Ÿฉต Berachain Rewards List

๐Ÿฉต exSat Network Winners List

๐Ÿฉต AURK AI Winners List

๐Ÿฉต NowChain Winners List

๐Ÿฉต Electra Winners List

๐Ÿฉต NGNF Winners List

๐Ÿฉต Red Packet Winners List

๐Ÿ‘†Check if you are in the list, and share it in our group

Join @Bitget_Wallet_Announcement to win more rewards

๐ŸŽ‰ Make una check out di new "BNB Chain" token list for Bitget Wallet Swap!

Swap di hottest BNBCHAIN tokens for Bitget Wallet and grab una share for di 6,000 USDT Prize Pool! ๐Ÿ’ฐ

๐ŸŽ First-time Swap users go get 10 USDT in $BNB (Total prize: 3,000 USDT - FCFS)
๐Ÿ† Top 600 existing users go get 5 USDT in GetGas vouchers (Total prize: 3,000 USDT)

๐Ÿ”‘ First-time users, prizes na first-come, first-served! No dull, swap now for Bitget Wallet!

๐Ÿ—“๏ธ Feb 12, 16:00 - Feb 16, 16:00 (UTC+8) ๐Ÿš€

Di countdown don start โฐ: 48 Hours

Mae una get una $BGB redi so una go fit allow Bitget Wallet earn more for una!

๐Ÿšจ Attention! StarAI Special Task Event don land!

Make una rush chop from 10,000,000 SAI + 3,000 USDT and Special NFT prize pool! ๐ŸŽ‰

โฐ Feb 11 18:00 - Feb 18 18:00 (UTC+8)

๐ŸคŸ Easy way to win awoof:
โœจ Do social media tasks to earn 3,000 USDT
โœจ Hold KeyShards to earn 3,000,000 SAI
โœจ Complete di other tasks unlock 7,000,000 SAI + 50 NFTs

๐Ÿ’Ž Invite una padi dem make una chop SAI & USDT airdrop together!
๐Ÿš€ If una refer pesin wey win, una go collect 10% of dia tokens too!๐Ÿ’ธ

No dull, make una rush am now! ๐Ÿ”ฅ

๐Ÿš€ Claim Solayer Airdrop & Win $4,000 in Rewards!

Bitget Wallet & Solayer_labs don join hand for beta airdrop event! ๐ŸŽ‰ Claim & trade $LAYER inside Bitget Wallet, make una chop from di $4,000 Rewards:

๐Ÿ”น Claim Solayer Airdrop wit una Bitget Wallet to share $2,000 prizes
๐Ÿ”น Trade LAYER/SOL to share $2,000 prize

๐Ÿ“… Feb 11 โ€“ Feb 18

No slack, make una grab una share now! ๐Ÿš€๐Ÿ”ฅ

๐Ÿ”ฅ 116.7M $JYAI Giveaway dey come!๐Ÿ”ฅ

๐Ÿ•™ February 11 - February 25 6:00 (UTC+8)
๐Ÿ”‘ Finish di tasks, una go collect rewards 100% sure! (Use invite code "gVAK8L")

1๏ธโƒฃ Download Bitget Wallet
2๏ธโƒฃ Go Earning Center - Invite2get - Fill di code "gVAK8L"
3๏ธโƒฃ Trade to Earn > Join di event, complete di tasks, and chop from di 116.7M $JYAI rewards!

No dull, make una grab una share now! ๐Ÿš€

In case una miss am, di $CAR memecoin don launch today.

Which kontri una think say go be next? ๐Ÿ‘€

$Trump Launchpad ๐Ÿ‘‰ Africa Launchpad ๐Ÿ˜‚