ๆฅ่‡ช Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ (@bitgetwallet_nigerian_ann) ็š„ๆœ€ๆ–ฐ Telegram ่ดดๆ–‡

Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Telegram ๅธ–ๅญ

Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Bitget Wallet supports over 100 public chains like TON, SOLANA and more with superior Web3 trading and earning experience.
172,038 ่ฎข้˜…่€…
352 ๅผ ็…ง็‰‡
32 ไธช่ง†้ข‘
ๆœ€ๅŽๆ›ดๆ–ฐไบŽ 26.02.2025 00:03

็›ธไผผ้ข‘้“

HUSKY
30,145 ่ฎข้˜…่€…
The OFFSHODA COMMUNITY
14,527 ่ฎข้˜…่€…
BB Crypto Official
10,441 ่ฎข้˜…่€…

Bitget Wallet Nigeria Announcement ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๅœจ Telegram ไธŠๅˆ†ไบซ็š„ๆœ€ๆ–ฐๅ†…ๅฎน


Join Us Here


https://x.com/BitgetWallet/status/1894294310901760460?t=8W6srfyvrsLocjDNWueNmg&s=19

๐Ÿš€ Gbedu dey burst! Big things dey happen this week from Feb 24 - Mar 4! ๐ŸŒŸ

No go carry lastโ€”download Bitget Wallet, jump inside di action, and grab una own share of di correct rewards! ๐ŸŽ‰๐ŸŽ‰

Make sure say dis week go hot for una! No dull am o!!!๐ŸŽ๐Ÿ”ฅ

GMGM! ๐Ÿš€ Shey una sabi how di market go react next?! ๐Ÿค”

Wan tin wey sure be say, Bitget Wallet stand here gidigba to equip UNA wit di best tools to maximize ANY market opportunity! ๐Ÿ’ช๐Ÿ“ˆ๐Ÿ‘€

๐Ÿ”ฅ Join Bitget Wallet Make You Trade BNB Chain Meme Tokensโ€”If E Rise, You Chop Profit; If E Fall, We Cover Your Loss! ๐Ÿ‘€

๐ŸŽช BNB Chain Meme Trading Carnival don land!

๐Ÿš€ During di event, anybody wey trade BNB Chain tokens for Bitget Swap go get backup! If your loss pass 50% of your capital, Bitget Wallet go refund your lossโ€”up to 300 USDT! ๐Ÿ’ฐโœจ

๐Ÿ’ก Meme tokens dey high volatility? No shakings! You go collect gain, while we carry di risk!

๐Ÿ”” Everyday announcement go show who collect refund! No dull, join now mae una run meme token trades!

๐Ÿ—“๏ธ Feb 20, 16:00 - Mar 5, 16:00 (UTC+8)

๐ŸŽ‰ Bitget Wallet Community Hour: Make we yarn about $PI! ๐ŸŽ™๏ธ

Calling all $PI miners! Join di open mic session as PI launch don land. Letโ€™s talk PI matter! ๐ŸŽค๐Ÿ”ฅ

๐Ÿ’ฅ Special surprises dey for people wey go use Bitget Wallet store their PI!

โฐ 30 mins from now
๐Ÿ‘‰ Mark una calendars sharp-sharp!๐Ÿš€

๐Ÿ”ฅ 142K $SIREN Giveaway don land! ๐Ÿ”ฅ

๐Ÿ•™ Feb 19 - March 4, 18:00 (UTC+8)

๐Ÿ”‘ Finish di tasks, chop di rewards 100% confirm (Use invite code: "gVAK8L")

๐Ÿ“Œ How to join:
1๏ธโƒฃ Download Bitget Wallet
2๏ธโƒฃ Go Earning Center โ†’ Invite2Get โ†’ Put di code "gVAK8L"
3๏ธโƒฃ Trade to Earn โ†’ Join event, complete tasks, and share di 142K $SIREN giveaway!

No dull, make una run am now! ๐Ÿš€๐Ÿ’ฐ

Wetin be di hottest BNB Chain memecoin now? ๐Ÿ‘€

๐Ÿ”ฅ #BSCMemePK dey hot for Bitget Wallet as dem don launch one special tokรฉn on top di BNBCHAINโ€™s $4.4M Liquidity Boost Initiative! Now, we go see which project go stand gidigba!

๐Ÿ”Ž How we go take rank dem:
๐Ÿ”น Trading Volume (70%) โ€“ Di higher di swap volume for Bitget Wallet, di beta ya ranking
๐Ÿ”น Holder Count (30%) โ€“ Show say una community strong, mae holders no dey waka go
๐Ÿ’Ž Big Rule: Rankings go reset every day, so no dull!

๐ŸŽ– Wetin di top meme projects go gain?
โœ… Top 3 go show for Bitget Wallet official X account
โœ… Dem go get special bilingual Spaces (English & Chinese) to showcase dia project

๐Ÿ“… Campaign Period: Feb 19, 20:00 - Feb 25, 20:00 (UTC+8)

Go rep ya best BNB Chain meme project now! ๐Ÿ’ช๐Ÿš€

๐Ÿ”ฅ $2.5K tokรฉ awoof don land! ๐Ÿ”ฅ

๐Ÿ•™ Feb 19 - Feb 25, 18:00 (UTC+8)
1๏ธโƒฃ Download Bitget Wallet
2๏ธโƒฃ Trade to Earn > Enter di event, run di tasks, chop ya share from di $2.5K awoof tokรฉ!

No dull yasef, na first come, first serve! ๐Ÿš€

tatadex New Campaign don launch o!!!!!

Mae una kum deposit $10 to Share a $50,000 Prize Pool

Feb 18th, 6:00 PM - Mar 18th, 6:00 PM (UTC+8)

๐ŸŽ Meme trading for BNB Chain dey hot! Una funds don lock finish and una need more BNB?

Onramp BNB now wit SimplexCC and AlchemyPayโ€”zero processing fees!

How to start:
1๏ธโƒฃ Open Bitget Wallet > Deposit > Buy Crypto
2๏ธโƒฃ Select una preferred fiat currency and crypto token
3๏ธโƒฃ Enter di amount wey una wan onramp
4๏ธโƒฃ Choose Simplex or Alchemy Pay to buy wit 0 processing fees

Zero processing fees na only for BNB, and e go last only during di promo period!