Последние посты Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 (@bitgetwallet_nigerian_ann) в Telegram

Посты канала Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬
Bitget Wallet supports over 100 public chains like TON, SOLANA and more with superior Web3 trading and earning experience.
172,038 подписчиков
352 фото
32 видео
Последнее обновление 26.02.2025 00:03

Последний контент, опубликованный в Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 на Telegram


🚀 Bitget Wallet Earn Airdrop Frenzy don land!

🎯 Stake $10 USDT or USDC for Bitget Wallet Earn to join di jolly airdrop!
🎉 500 lucky people go collect $10 in BGB each!
🔥 Top 50 users wey stake pass go share another $2000 in BGB!

📅 Feb 18, 16:00 - March 4, 16:00 (UTC+8)
💥 No dull—join now make una begin collect una rewards!

🚀 Beta tym dey ahead! Mae una dive enta di vibrant activities we don line up for di week of Feb 17 - Feb 23. 🌟

No miss am—download Bitget Wallet, join di fun, and grab una chance to collect some incredible rewards! 🎉🎉

Get ready to make una week jolly! 🎁🎁🎁

GMorph! Stake una $BGB, Unlock Double Rewards! 🚀

💰 5% APY fixed yield + 20,000 Morph Points @MorphLayer extra bonuses! @bitgetglobal

🔥 From Feb 14 - 21, stake 15 BGB make una earn 1 Morph Point. Max out wit 150 $BGB to get 10 Morph Points!

⚡️ Only 20,000 Morph Points dey available, so e be race - first come, first served! No dull am!

How una fit Join:
1⃣ Download #BitgetWallet: bitgetwallet.onelink.me/6Vx1/mgyvpxme
2⃣ Go di "BGB Staking Campaign Page"
3⃣ Complete di BGB staking task
📅 Feb 14, 20:00 - Feb 21, 20:00 (UTC+8)

📈 Join Now!

We are excited to announce the winners of our 7 events!
🏆 Thank you all for your participation and enthusiasm.

🩵 Berachain Rewards List

🩵 exSat Network Winners List

🩵 AURK AI Winners List

🩵 NowChain Winners List

🩵 Electra Winners List

🩵 NGNF Winners List

🩵 Red Packet Winners List

👆Check if you are in the list, and share it in our group

Join @Bitget_Wallet_Announcement to win more rewards

🎉 Make una check out di new "BNB Chain" token list for Bitget Wallet Swap!

Swap di hottest BNBCHAIN tokens for Bitget Wallet and grab una share for di 6,000 USDT Prize Pool! 💰

🎁 First-time Swap users go get 10 USDT in $BNB (Total prize: 3,000 USDT - FCFS)
🏆 Top 600 existing users go get 5 USDT in GetGas vouchers (Total prize: 3,000 USDT)

🔑 First-time users, prizes na first-come, first-served! No dull, swap now for Bitget Wallet!

🗓️ Feb 12, 16:00 - Feb 16, 16:00 (UTC+8) 🚀

Di countdown don start : 48 Hours

Mae una get una $BGB redi so una go fit allow Bitget Wallet earn more for una!

🚨 Attention! StarAI Special Task Event don land!

Make una rush chop from 10,000,000 SAI + 3,000 USDT and Special NFT prize pool! 🎉

Feb 11 18:00 - Feb 18 18:00 (UTC+8)

🤟 Easy way to win awoof:
Do social media tasks to earn 3,000 USDT
Hold KeyShards to earn 3,000,000 SAI
Complete di other tasks unlock 7,000,000 SAI + 50 NFTs

💎 Invite una padi dem make una chop SAI & USDT airdrop together!
🚀 If una refer pesin wey win, una go collect 10% of dia tokens too!💸

No dull, make una rush am now! 🔥

🚀 Claim Solayer Airdrop & Win $4,000 in Rewards!

Bitget Wallet & Solayer_labs don join hand for beta airdrop event! 🎉 Claim & trade $LAYER inside Bitget Wallet, make una chop from di $4,000 Rewards:

🔹 Claim Solayer Airdrop wit una Bitget Wallet to share $2,000 prizes
🔹 Trade LAYER/SOL to share $2,000 prize

📅 Feb 11 – Feb 18

No slack, make una grab una share now! 🚀🔥

🔥 116.7M $JYAI Giveaway dey come!🔥

🕙 February 11 - February 25 6:00 (UTC+8)
🔑 Finish di tasks, una go collect rewards 100% sure! (Use invite code "gVAK8L")

1️⃣ Download Bitget Wallet
2️⃣ Go Earning Center - Invite2get - Fill di code "gVAK8L"
3️⃣ Trade to Earn > Join di event, complete di tasks, and chop from di 116.7M $JYAI rewards!

No dull, make una grab una share now! 🚀

In case una miss am, di $CAR memecoin don launch today.

Which kontri una think say go be next? 👀

$Trump Launchpad 👉 Africa Launchpad 😂