My brodas and sisters blike we go stop mega odds oh abi how una see am cuz the more they increased this money the more it's hard to hot it by Xmas Dem go make am 150mπ€¦ββ
Make we just focus on 1k or 500 odds below for the remaining part of the year abi una go comot the group if nor be mega odds ?
Think about it and tell me your thoughts