Important update for una wey dey use Bitget Wallet 🚨
All BWB wey dey inside GetGas and Reward accounts don automatically convert to $BGB at a 0.08563 ratio as we announce before.
Na di new update be dis:
✅ Use $BGB to pay Gas fees for GetGas
✅ Withdraw $BGB from una reward account