Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 (@bitgetwallet_nigerian_ann) Kanalının Son Gönderileri

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 Telegram Gönderileri

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬
Bitget Wallet supports over 100 public chains like TON, SOLANA and more with superior Web3 trading and earning experience.
172,038 Abone
352 Fotoğraf
32 Video
Son Güncelleme 26.02.2025 00:03

Benzer Kanallar

unfolded.
114,050 Abone

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 tarafından Telegram'da paylaşılan en son içerikler


🌟 Start 2025 with $BGB: Hold just 1 BGB to chop from $1M awoof! 🎇

From Jan 2025, we go join hand wit beta projects to give $BGB holders weekly special awoof 🎉

💰 Week 1 Campaign: Hold 1 $BGB to share $100K money pool
Early token awoof from Xion & MTOS dey wait!

Gada una $BGB now and shine eye for more gist 👀

🎉 Una Gudu Morin oo #BitgetWallet fam!

Wetin 2024 bin be na epic ride, but di best dey wait for us for 2025! We dey start di year with 60M+ of us united—stronger and more ready pass ever before.

Mae we gada make dis year unforgettable together! 🌟

🎆 Hapi New Year! 🎆

"Make we commot di old and welcome di new!"

Bitget Wallet Lite x RENA don carry beta New Year Giveaway come! Make we start di celebration week and hold KeyShards to chop una share from di $20,000 rewards! 🎁

⌛️ Time: Dec 31, 2024, 16:00 to Jan 8, 2025, 16:00 (UTC+8)

🤟 Beta Rewards During di Event:
60% trading fee rebate from di people wey una invite
10% of una friends’ airdrop rewards
10% of una friends’ KeyShards commissions

💎 Make una invite una padi dem to join di New Year Giveaway event together!

GM, time to dey ahead for di #memecoin game and sabi di hottest AI Agent tokens don reach 🔥

We don update our AI Agent token list 🤖

Trade dem sharp-sharp for #BitgetWallet now:
🧠 Framework: $ELIZA, $ARC, $ZEREBRO, $VIRTUAL
🌐 Platform: $VIRTUAL, $VAIFU, $ARC
📱 DApp: $AI16Z, $AIXBT, $KIRA, $AIKO, $DEGENAI, $GRIFFAIN
🏗️ Infrastructure: $SWARMS

Which AI Agent projects una wan put hand for? Drop una faves make we see 👇

Una fit don dey change una BWB to $BGB now-now! 🚀
Na how una go do am bi dis: Open una #BitgetWallet app > Tap di Swap banner wey dey for homepage > Turn una BWB to BGB sharp-sharp!
Swap rate: 1 BWB = 0.08563 BGB

More tori:
Swaps go happen on top blockchain, e go quick and no wahala
If una don lock una BWB, abeg wait make di staking time waka finish, then unlock am before una fit change to BGB!
All BWB wey dey cloud wallet or GetGas account go turn to BGB automatic for 2 weeks time

As BGB na di main token for Bitget & Bitget Wallet, e go ginger di CeFi + DeFi ecosystem wella 💪
Big thanks to una, make we join body build Web3 future together 🌟

We are excited to announce the winners of our $AIW event!

🏆 Thank you all for your participation and enthusiasm

Here

👆Check if you are in the list, and share it in our group

With BGB, Enjoy Double Wahala of Ecosystem Benefits 👇

For Bitget Wallet Ecosystem:
➡️ GetGas: Use BGB to pay multi-chain gas fees easy.
➡️ Task2Get: Collect airdrops of popular blockchain tokens.
➡️ Launchpad: Get early access to tokens from wallet partner projects.
➡️ More Benefits Soon: Apply for crypto debit cards and enjoy extra perks.

For Bitget Exchange Ecosystem:
➡️ Launchpad: Use BGB for early access to star project tokens.
➡️ Launchpool: Stake BGB and share rewards from trending project tokens.
➡️ PoolX: Claim tokens from high-potential projects with rewards up to $1 million.
➡️ Oda Benefits: Get exclusive VIP services, discounted trading fees, and more.

3️⃣ Di Results 60M+ users worldwide in 2024! Regional Growth:
➡️ Africa: +1316% 🚀
➡️ Middle East: +472%
➡️ Europe: +424%
➡️ Latin America: +282%
➡️ South East Asia: +208%

Multi-Chain Ecosystem & Telegram Wallet Growth:
➡️ For Bitget Wallet, di number of TON, Base, and Solana addresses don increase by 40x year-on-year.
➡️ In just 1 month after launch, Bitget Wallet Lite—our Telegram-integrated wallet—don pass 10M users.
➡️ Cross-chain trading and multi-chain tools don become di standard.

4️⃣ BGB: Powering di Next Era of Ecosystem Growth
Now, BGB na di only ecosystem token for both Bitget Wallet and Bitget Global, making everything smooth and connected.

From:
- Multi-chain gas payments
- On-chain staking
- Trading
- Advanced DeFi tools

BGB dey bridge centralized and decentralized ecosystems while unlocking greater value for di holders.

Di future dey powered by BGB! 🚀