Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 (@bitgetwallet_nigerian_ann) Kanalının Son Gönderileri

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 Telegram Gönderileri

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬
Bitget Wallet supports over 100 public chains like TON, SOLANA and more with superior Web3 trading and earning experience.
172,038 Abone
352 Fotoğraf
32 Video
Son Güncelleme 26.02.2025 00:03

Bitget Wallet Nigeria Announcement 🇳🇬 tarafından Telegram'da paylaşılan en son içerikler


Important update for una wey dey use Bitget Wallet 🚨

All BWB wey dey inside GetGas and Reward accounts don automatically convert to $BGB at a 0.08563 ratio as we announce before.

Na di new update be dis:
Use $BGB to pay Gas fees for GetGas
Withdraw $BGB from una reward account

Una want voice assistant wey smart pass Siri? 👀

Morphy pick for today na TheSolaAI ($SOLA)—one #Solana Hackathon AI project wey don achieve +59.04% gain in 24 hours after dem list am for Hot Picks 🔥

Why $SOLA dey gain ground?

💬 Di first personalized voice assistant for di Solana ecosystem
🛠️ E dey follow di #DeFAI narrative

But sha, no live app dey yet, and some people dey doubt di dev team—Always DYOR 💪

Mae una Trade smarter, not harder—Use GetGas.

Turn una #Memecoin or #AI Agent profits into real-life rewards! 👀

🎉 Buy any gift card via Bitrefill on Bitget Wallet, and una fit win a $2,000 gift card!

With Bitrefill, una fit:
🆔 Skip KYC and use crypto like BTC, ETH, USDC, & USDT to shop
🛍️ Get gift cards from big brands like Apple, Airbnb, Uber, Spotify, and more!
🎁 Dash gifts to una family & friends without stress

📅 Time: Jan 8, 18:00 - Jan 15, 18:00 (UTC+8)

👉 Learn how to buy Bitrefill gift cards with #BitgetWallet here!

🔥 38K $AURK Giveaway dey come! 🔥

🕙 Time: January 8 - January 22, 18:00 (UTC+8)
🔑 Finish di tasks, and una go get 100% guaranteed rewards (use invite code ”gVAK8L”)

1️⃣ Download Bitget Wallet
2️⃣ Go Earning Center - Invite2Get - Fill di code "gVAK8L"
3️⃣ Go Earning Center - AINATIVERSE - Join di AURK event, complete di tasks, and collect from di 38K $AURK rewards! 🚀

Forget gas wahala with $BGB 🍃

⛽️ GetGas don dey support BGB deposits—Pay una gas fees for different chains sharp-sharp 💨

Plus, una fit use GetGas now to pay gas fees for transfers, trades, and DApp interactions for Morph chain 🦥

Be gas-smart with GetGas and enjoy Web3 without stress 💪

Base chain dey produce 100x AI Agent gems every week 🚀

Wit Bitget Wallet limit trading feature, you fit:
🔄 Trade Base chain AI tokens easy-easy
🧾 Set di price wey you want make e trade by itself
No need to dey watch market 24/7—catch AI tokens for di top price or wen e cheap! 💪

As Virtuals_io and AI projects dey blow, no carry last—start limit trading for #BitgetWallet today 🔥

We are excited to announce the winners of our 9 events!
🏆 Thank you all for your participation and enthusiasm.

🩵 Morph Task2Get Winners List

🩵 Bitget Wallet Card Shopping Festival

🩵 New User Exclusive Reward

🩵 KENDU+BLUB+PK EVENT

🩵 AIW Winners List

🩵 YESCOIN Winners List(Lite)

🩵 Toncapy Winners List(Lite)

🩵 BIG Winners List(Lite)

📱 Christmas Community Event


👆Check if you are in the list, and share it in our group

Join @Bitget_Wallet_Announcement to win more rewards

My Pipu!!! Oya o! Come chop Awoof o!!

🔥#ChowChowInux #BitgetWallet:14M $CINU Giveaway

👉Join our event wit @chowchowchinaportal! Complete all gleam tasks to share 14M $CINU!

🕙Event Duration: Jan 6~Jan 20, 18:00 (UTC+8)

⚠️Dis Awoof no be bi investment advice.

🩵 Special Benefit for BGB Holders!
Hold just 1 $BGB and komplit di Metaoasis_ task to share $80,000 MTOS awoof! 💎

Di more BGB wey una hold, di bigger di awoof wey una go chop! Na one-time special chance for all BGB holders!

MomoAI ($MTOS): Na di No.4 Dapp & No.1 Game for Solana. Dem don lead AI Gaming with beta AI-Agent NPCs wey dey work with crypto wallets. Dem dey carry Global Kiwi MEME Culture since 2021.

⌛️ Time: Jan 2, 17:00 - Jan 9, 17:00
No waste time o! Make una grab una awoof now!